19 hard-to-swallow truths about life (not suitable for sensitive people. If you are a sensitive person who doesn’t want to read about the dark sides in life, then this article isn’t for you. But if you are open minded, keep reading. I grew up believing that the world is all sunshine and rainbows, only to grow up to see the real world. I remember the first time I learnt about death when I was at a young age and I couldn’t sleep thinking that I’d die in my sleep. I would stay awake until I got so sleep and fell asleep. It happened to me for months until one day, I said to myself “f*ck it, I choose sleep, I don’t care if I am going to die now”. What happened was I embraced the inevitable instead of trying to fight it. I was free again. I am sure many people have bad thoughts like me, but most people don’t like to talk about it. They just want to lock themselves in a little cocoon believing that everything is all sunshine and rainbows in th...
Posts
- Get link
- X
- Other Apps
ADVANCED WARRI PROVERBS (1 to 77) 1. Woman wey never see problem... Na im dey still hold breast run. 2. Woman wey dey find pikin no dey wearpant sleep. 3. Rat wey follow lizard enter rain, Na later e go hear am. 4. Na for afternoon dem dey find black goat. 5. Weather hot!! É No mean say fowl go lay boiled egg. 6. EYE WEY DEY CRY DEY SEE ROAD. 7. Pikin wey him mama back cross water, wey say him march fish, wetin him mama go march? 8. Small pikin wey dem carry for back no know say the journey far. 9. Person wey don faint before no be stranger to death. 10. Person wey chop belle full, no know wetin hungry man dey see. 11. No be as woman dey close eye enjoy sex she dey enjoy labour pains. 12. Yansh no get teeth but e dey cut shit. 13. Lizard wey fall from tall iroko tree, if nobody hail am!! é go hail hims 14.IF GIRL TAKE HUSBAND DO BOYFRIEND, SHE GO TAKE BOYFRIEND DO HUSBAND. 15. Cockroach wey jam fowl, jam bad luck. ...